Khaid – If I Ever Hurt You Girl I’m Sorry (Anabella Lyrics)
|
Advertisement
Khaid – If I Ever Hurt You Girl I’m Sorry (Anabella Lyrics) Mp3 Download HiphopZa
Advertisement
… Oh, oh, oh (Signal)
… Oh, oh, if I ever hurt you, girl, I’m sorry (girl, I’m sorry) Oh, my baby, no go leave me follow zaddy (follow zaddy) My Anabella say na only you dey turn me on But I no send, carry my money make we go fàájì
… Baby, wetin sup o? Touch my weaking point o Make dem throw me punch o Say me I go take insult o Leave them, make them talk oo Make them talk rumors oo Make them throw me punch Say me I go take insult oo
… Baby, make you no do gawu Óyà, take anything wey you want I be talk and do, money too long, e get part two I know say you dey feel me, so no go dey mezebu Girl, you dey reason me one kind And e dey pain me o (and e dey pain me) If na cash wey you want, I go waybill oo Girl, if you ever fall my hand That thing go change me o (say e go change me) If I go ever, love you na baby o (shey you know say if I-)
… If I ever hurt you, girl, I’m sorry (girl, I’m sorry) Oh, my baby, no go leave me follow zaddy (follow zaddy) My Anabella say na only you dey turn me on But I no send, carry my money make we go fàájì
… Baby wetin sup o?
Touch my weaking point o Make dem throw me punch o Say me I go take insult o Leave them, make them talk oo Make them talk rumors oo Make them throw me punch Say me I go take insult oo
Download Khaid – If I Ever Hurt You Girl I’m Sorry (Anabella Lyrics) Mp3
Advertisement