Fido – Awolowo

Advertisement
Fido – Awolowo

Music: Fido – Awolowo Mp3 Download Fakaza Song – HiphopZa

Advertisement

Song Or New Album Name – Awolowo

Name Of Artist – Fido

Year Of Release – 2024

Advertisement

Music Download Format – New Mp3, Zip, Tubidy, Fakaza

Quotable Lyrics;

I go smoke that ganja until I go blind

You go know say I Dey ganja all the time

Pass me the ganja give me brown rizzler

Pass me the ganja light me up so high

Take me over over the cloud so high

Fly me up oo up so high

Till I find my self talking with da most high

Some some think say me I don Dey mad

He still Dey go leave am leave am leave am

I think say he don enter that side…

As I Dey let them know Wetin dey my mind

Some dem taking me for a fool yaaaah

Chorus

Awolo

Awolowo

Ń fa gbó ló lowó lowó

Ayé n ló

Bebé n ló

Wàn bá mí sóh motí kó tï ikún sí wàn

Me I no mind Wetin dem go talk

Ewé atí egbó na the only thing I know

Ayé n ló

Bé bé n ló

Wàn bá mí soh mo kotí ikún sí wan

Me I no mind wetín dem go talk

Ewé atí gbó ná the only thing I know

Ayé n ló bébé n ló

Wán bamí soh motí kó etí kún sí wàn

Thank you jah for giving us rain

Abundant blessings me yay jah fí rain

Bless the farmers planting ganja all day

Puff one two take of my pain pains aaaaway

Oh aaaaway yh yh

Emí ó má lé múgbó tó olu bá wé

Rara o I go roll my spliff my way

My way no bé your way yh yh

OSHA

Download more songs, music lyrics, mp4 video, album zip, mixtape, and other 2024 songs from HiphopZa, Zamusic, Fakaza, Pixeldrain, Zatunes, Tubidy.

Download More “Fido – Awolowo ” Songs Here

Add a Comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Advertisement